Wia dis foto come from, Getty Images/ instagram @fireboydml Di 'Peru' remix of Fireboy DML featuring Ed Sheeran wey fans all ova di world dey wait for since don finally come out today, Friday 24, ...
Wen dem tell Fireboy DML to check im DMs, im bin need to dey convinced say Ed Sheeran message bin dey real. Ed bin don send di Nigerian singer note wia im say im be fan and want collaborate on remix ...