Tina Turner, wey die at di age of 83, create many classic recordings with her winning combination of R&B, funk, rock and pop, all wey she perform with her ogbonge raw vocal power. Di songs trace her ...
From things wey hope no dey, Libianca create song wey change her life. People (Check On Me), na tender cry for help wey capture her wen she dey low point, don stream more than 150 million times since ...
Dis na ogbonge or not too ogbonge time for 'Drillers' as e clear say John Ighodaro alias Johnny Drille don marry. Dis informate comot afta e release one brand new song called "The Best Part". For ...
Some results have been hidden because they may be inaccessible to you
Show inaccessible results